
His caption on the video reads: “Make Dem No Deceive You There Is Nothing Sweeter Than Marriage.
“Try Your Best To Make It Work, Family Is Golden Is The Sweetest Thing I Have Ever Seen, As You Can See Mine Is Perfectly Working We Just Dey Cruise God Dey, Money Dey, Fame Dey, Loyalty, Love N Respect Dey The Only Thing Left Is My Baby Antho, If You Like Dey There Dey MuMu, Make People Wey Their Own No Work Dey Deceive You. @_deangels My Wife Biko Call Me? I Get Antho For You.”

0 Comments